NewStats: 3,262,398 , 8,177,029 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 07:16 AM 162g196z3e3g |
'My Fiancée I'm Sponsoring In UK Is Pregnant For Another Man' (58176 Views)
Dalil8: 9:10pm On Jun 21, 2021 |
You're the friend, the friend is you. My advice be say make u try sponsor at least 2 more, u go soon wise. Ayo2004: Real talk. Even if i no get wetin to use money do again, i go enter street spray money than spend am untop woman. 9 Likes |
ceede2: 9:12pm On Jun 21, 2021 |
Make I bring my chair face Oop, na today 'em go do him brain alignment.
|
Shokoloko(f): 9:23pm On Jun 21, 2021 |
When I say NO TO PREMARITAL ASSISTANCE some silly male children will not hear
4 Likes |
LadyRosa(f): 10:56pm On Jun 21, 2021 |
Starzo: Simple! As you dey complain, e get some ladies wey also want peace of mind. It's not gender limited. 4 Likes 1 Share |
Pious101: 11:37pm On Jun 21, 2021 |
LadyRosa:I guess this lady is whining over spilled milk 9 Likes |
Ayo2004: 7:11am On Jun 22, 2021 |
He deserves it ![]() For every stupid action,there is a stupd result... Even if I have 10 degrees,I would rather add one more than to spend on a woman even if she is my wife.Marriage or engagement doesn't change anything. "Woman no be investment" 10 Likes |
Cashio(m): 9:42am On Jun 22, 2021 |
LadyRosa:And you mean to say such things don't happen on a daily? 1 Like |
pickatyouu: 9:47am On Jun 22, 2021 |
Count ur losses man and move on.
|
babyfaceafrica: 9:47am On Jun 22, 2021 |
When will men learn to stop spending on gals they are not married to
2 Likes |
Mftivi: 9:47am On Jun 22, 2021 |
LadyRosa:is this person okay ? 4 Likes |
blazepascal(m): 9:48am On Jun 22, 2021 |
Please can some one tell me a good gospel song the one that will touch my soul probably an emotional one .it might not be gospel though.
|
zudozz: 9:49am On Jun 22, 2021 |
He is a sponsor! ![]() He is only a sponsor. He needs to identify who he is to d girl. 2 Likes |
kingzjay(m): 9:49am On Jun 22, 2021 |
Paul planted Apollos watered What a life.... Chai! I blame Buhari for this shit 4 Likes |
Re: 'My Fiancée I'm Sponsoring In UK Is Pregnant For Another Man' by Nobody: 9:49am On Jun 22, 2021 |
Advice from your elder brother here and based on years of experience. Long distance relationships DO NOT WORK !! 4 Likes 2 Shares |
Offpoint1: 9:49am On Jun 22, 2021 |
werey
1 Like |
Lexusgs430: 9:49am On Jun 22, 2021 |
You never marry woman, you dey send am go uk...... Money miss road........... ![]() 5 Likes |
Re: 'My Fiancée I'm Sponsoring In UK Is Pregnant For Another Man' by Nobody: 9:50am On Jun 22, 2021 |
Lexusgs430: Funny right ? Some people are just too naive. 4 Likes |
tomzyELNINO: 9:50am On Jun 22, 2021 |
Pious101: fake 5 Likes |
Goodman777: 9:51am On Jun 22, 2021 |
Will it be better if it were to be a guy that went over there after being sponsored by a lady?
|
Emeskhalifa(m): 9:52am On Jun 22, 2021 |
Wey una dey see this money
|
Skmoda(m): 9:52am On Jun 22, 2021 |
Kriss216:Me sef dey reason am ooooo ![]() |
NwaIgboBoy(m): 9:53am On Jun 22, 2021 |
Then leave her come and sponsor me I will be pregnant for you please I promise? ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Lexusgs430: 9:53am On Jun 22, 2021 |
YouWillNotWin: Marry am, give am belle, she born, then she go uk.......... ![]() 2 Likes |
Sheggy13(m): 9:53am On Jun 22, 2021 |
When you look deeply, you find out that a foolish guy like this probably has close relatives who are struggling with life with no one to sponsor them in school here in Nigeria not to talk of UK.
10 Likes |
Jaapu: 9:54am On Jun 22, 2021 |
LadyRosa: You be mumu. Which fucking Bible are you using to justify your nonsense. 4 Likes |
obembet(f): 9:55am On Jun 22, 2021 |
I learn this in Nairaland.. Always hear the other side of the story before u judge Maybe there is no marriage agreement. Let consider the lady. |
sofiscatedmoron: 9:55am On Jun 22, 2021 |
Men wise up
7 Likes |
Re: 'My Fiancée I'm Sponsoring In UK Is Pregnant For Another Man' by Nobody: 9:56am On Jun 22, 2021 |
Some men no get sense at all. Is good for him sha, he learn the hard way.
1 Like 2 Shares |
My Girlfriend Called Me A Coward Because Of This.
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |